Jump to content

Movement Charter/Project

From Meta, a Wikimedia project coordination wiki
This page is a translated version of the page Movement Charter/Project and the translation is 74% complete.
Outdated translations are marked like this.

De Movement Charter be document dem propose make e define roles den responsibilities give all de members den entities for de Wikimedia movement, wey dey include lay out fresh Global Council give movement governance.

De Movement Charter be Movement Strategy priority.

About

De Movement Strategy recommendation of “Ensure Equity in Decision-making” state say Movement Charter go:

  • Lay de values, principles den policy basis give Movement structures, wey dey include de roles den responsibilities for de Global Council, regional den thematic hubs, as well as oda existing den fresh entities den decision-making bodies,
  • Set requirements den criteria give decisions den processes wey be Movement-wide so say e go be legitimate den trusted by all stakeholders, e.g. for:
    • Make e dey maintain safe collaborative environments,
    • Make e dey ensure Movement-wide revenue generation den distribution,
    • Make e dey give common direction for how dem go fi allocate resources plus appropriate accountability mechanisms.
    • Make e dey define how communities go job togeda wey dem be accountable plus each oda.
    • Make e set expectations give participation den de rights of participants.

Timeline

Dis be dynamic timeline. Although e broadly dey show de steps dem involve make dem create de Movement Charter, dem fi change dates later on. Those changes go be potentially make dem avoid dey rush de process, especially wen dem dey consult plus de community den oda stakeholders, wey be hard make dem limit within fixed timeframe.

Period Step
November 2021―January 2022 Dey set up de support systems den internal processes for de Drafting Group
Research den information-gathering
February 2022―October 2022 Research den information-gathering
Dey create de initial draft for de Charter content for conversation insyd plus all stakeholders
November 2022 Dem publish first batch for de Movement Charter draft chapters (Preamble, Values & Principles, den Roles & Responsibilities statement of intent)
November 2022―January 2023 Community consultation for de first batch for de Movement Charter draft chapters top
February 2023―March 2023 Dey reflect upon feedback den revise for de first batch for de draft chapters
April 2023 Community consultation for de Movement Charter ratification methodology proposal top
April 2023―July 2023 Dey draft de second batch of Movement Charter draft chapters
July 2023 Dem publish second batch of de Movement Charter draft chapters (Hubs & de Global Council)
July 2023―September 2023 Community consultation for de second batch for de Movement Charter draft chapters top
September 2023―December 2023 MCDC consultations at local events
November 2023―March 2024 Review of feedback and second iteration drafting of full Movement Charter
2 April 2023 First version of the full Movement Charter published
April 2024 Community engagement on the full charter draft
May 2024―June 2024 Finalization of the full charter text based on community feedback
Preparation for the ratification vote of the Movement Charter
10 June 2024 Publication of the final version of the Movement Charter text
25 June 2024―9 July 2024 Ratification process give de Movement Charter

Stay inform, get involve