Tech/Server switch
Your wiki go soon be for read-only insyd
Read dis message for anoda language insyd • Please help translate to your language
De Wikimedia Foundation go switch de traffic between ein data centers. Dis go make sure say Wikipedia den de oda Wikimedia wikis fi stay online even after disaster.
All traffic go switch for 19 March top. De switch go start for 14:00 UTC.
Unfortunately, secof sam limitations insyd MediaWiki, all editing for stop while dem dey make de switch. We dey apologize for dis disruption, wey we dey work make we minimize am insyd de future.
Dem go display banner for all wikis top 30 minutes before dis operation go happen. Dis banner go remain visible til de end of de operation.
You go be able make you read, buh no fi edit, all wikis for short period of time.
- You no go fi be able to edit for up to an hour on Wednesday 19 March 2025.
- If you try make you edit anaa save during dese times, you go see an error message. We dey hope say no edits go be lost during dese minutes, buh we no fi guarantee am. If you see de error message, then please make you wait til everything be back to normal. Then you fi be able make you save your edit. Buh, we dey recommend dat make you make a copy of your changes first, just in case.
Oda effects:
- Background jobs go be slower wey dem fi drop sam. Dem no fi update red links as quickly as normal. If you create an article wey na dem already link am sam wer else, de link go stay red longer dan usual. Dem go fi stop sam long-running scripts.
- We dey expect de code deployments make e happen as any oda week. However, sam case-by-case code freezes punctually fi happen if de operation require dem afterwards.
- GitLab go be unavailable for about 90 minutes.
Dem fi postpone dis project if necessary. You fi read de schedule for wikitech.wikimedia.org. Dem go announce any changes insyd de schedule.
Please make you share dis information plus your community.