HIGA/pcm
Appearance
Outdated translations are marked like this.
Main pej | Participant-dem | Wetin dem wan achieve |
HIGA na di Gada Togeda of Yong Pipul wey dey Spik Langwej-dem wey dem Kari sey dem No Get Levo, wey dey hapun for Bask Kontri. Yie 2023 own na di 4th edition, wey hapun for Vitoria-Gasteiz. Next one dey shele for yie 2025.
HIGA & Wikimedia projekt-dem mek sense as dem join hand promot free sabiness for plenti langwej, kip an spread heritej wey dey alive.
